Quote By Banky
Our hearts are full. Our joy knows no bounds. And I pray that in these incredibly tough, dark and challenging times, our story, this song and video will put a smile on your face, a pep in your step and a glimmer of hope in your heart.
BANKY W - FINAL SAY LYRICS
What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
'Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine...
Watch Below
Post a Comment